Get Sure 12+ Odds Now - Click Here
Get Sure 12+ Odds Now - Click Here

PC Lapez – Na God

PC Lapez – Na God

Nigeria latest gospel highlife gospel song by PC Lapez titled Na God. Use the download link below to get this track named Na God .

Nigerian AdSense Account for Sale
WATCH VIDEO

LYRICS OF NA GOD
Shey you see as I dey like this o
Omo Na God o
Shey you see as I fresh dey go
No be my power eh

Nwanne eh Na God o
Better house o
Eh na God o
Na God dey give o

Nwanne eh Na God o
Better motor
Eh na God o
Chukwu n’enye

Nwanne eh Na God o
Chukwu Abiama
Eh na God o
Onye onyinye

Nwanne eh Na God o
Yewe gaba
Eh na God o
Nwanne eh Na God o

Ukwa rue oge ya odaa
This life na turn by turn iye
E fit be your turn today
Tomorrow go be my own turn

Make you no give up at all
Tomorrow go better pass today
Make you no hurry for life
Cos everybody must collect eh

Make you no kill mama
Because of Mercedes Benz o
The kidney wey you want to sell
You remember say na God property eh

Odikata njo, Oga adi mma
Maka na ife di mma si na aka chukwu bia
Eh
Eh na God o

Nwanne eh Na God o
Ife anyi na eri o
Eh na God o
Nwanne eh Na God o

Our handiwork

Eh na God o
Ah ha ha
Nwanne eh Na God o

Say we dey go dey come
Eh na God o
Eyee
Nwanne eh Na God o

Say maga de pay
Eh na God o
Nwanne eh Na God o
You don dey hustle, But you no de chop

You come dey feel like say God no dey
Make you remember say, Farmer go first farm o
And after farming onono, E go harvest crops o
God go do that thing for you, That thing wey de bother you,

God go do do do do do do do do… do
Odum egbo Judea nekwa ndi fans mu ooo
Nekwa ha gozie ha
Opupu na mbata fa o di na aka gi chukwu o

Nekwa ha gozie ha
Ndi ruru gi uka meenu ka fa we fu n’anya
Nekwa ha gozie ha
Ndi na achi ha ochi meenu ka fa we kwete

How to Make $100 or More Online Daily

Nekwa ha gozie ha
Ihe ha yoro gi nna
Eh na God o

Check out: South African Songs

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (2)
  1. Adamel

    1 year ago

    I like your music

    Reply

  2. Uchechukuw honey

    2 years ago

    I love your music so much nice u brother man

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *