Ruger – Kristy (Lyrics)
Kristy (Lyrics) by Ruger
Ruger, a top-tier Nigerian singer-songwriter and Jonzing World signee, just released the official lyrics to his hit song “Kristy.”
Ruger – Kristy (Lyrics)
Verse 1
Tell me where you dey go
Girl, I need you here right now
Where you dey go? Mm
High me spirit, high me soul
Stay in a me yard till sundown, mm, oh-oh
Pre-Chorus
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh
Chorus
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm
Verse 2
I’ll never be done with your love
Just know I’II be here for the long run
Come rain, come sun, I’II be right here
Need me anywhere, I’m right there
You’re living rent-free in my heart
Right here, the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your
Pre-Chorus
Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh
Chorus
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm
Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm.
Don't Miss!
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
MUGAGA BRUNO fit
2 months ago
Nice


Promise Zorbari
3 months ago
omg I swear you are the best
Promise Zorbari
3 months ago
omg I swear you are the best
Amaka
5 months ago
So sweet
Maimme Faderera
10 months ago
Mich£al Ad£bayo olayinka mor£ knowl£dg£ and wisdom
ponsak vims
1 year ago
more vibez
sax
1 year ago
ruger u de give me joy
Ebisky mlite
2 years ago
Ruger is d best
Am ruger fan
Obinna
2 years ago
I love you Ru the World all the best
Anonymous
2 years ago
Ruger. you dey give me joy
ebube
2 years ago
Chidiebube
A
2 years ago
Ruger is d best