Ruger – Asiwaju (Lyrics)
ADVERTISEMENT
DOWNLOAD
Be There Still by Davido
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mulla, we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooSee, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o See, omo na me dey lead, Asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect oCheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick Strapped up with the guns and the swords and things Bring hell to anybody wey try test me I’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsy I be old man, no go dey call me Gen-Z Brother see, steady giving them gap Mo ti lo far, they can never near meAs my laba laba just go
My oyinbo wife don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, you don’t know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don’t know Everyday we dey run am on code You suppose to know how the thing goMan getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mulla, we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooSee, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o See, omo na me dey lead, Asiwaju I’m a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect oI’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans Man too wise, I no fit lose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing When I say kukuruku! Cook that thing Who dey che- who dey check am, oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don’t know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team You wan race me? We no dey do the same thing Canoe no be jet ski, omo you say wetin No go reason me less, omo you go chop craping I do it diligently Won le mi, won le ba miMan getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mulla, we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooMan getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mulla, we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope ooo
Don't Miss!
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
Anonymous
6 months ago
i luv your music ruger you are favourite
Anonymous
9 months ago
I love your song rugers your my hero
Aishat
2 years ago
I love this music
TIANA ALIE
2 years ago
I LOVE UR MUSIC RUGER U ARE THE BEST