Omah Lay – Ripo Ripo Lyrics
Ripo Ripo Lyrics by Omah Lay
Ripo Ripo Lyrics:
Damburuba – Ar med Robber
Damburucas – Sound Go Down – Oga Okada
Barack Obama – Reverend Mbaka
Omo Yoruba – Wole Soyinka
Oga Osama – Oga Ogbaja
Osa Loviwa – Oluwa Burna
Omah Oluwa – Yaradua
This One – That One
I Dey Do My Thing Small Small,
I No Dey Follow You For More Agbalumo
And I Dey Take My Sign Small Small.
I No Dey Follow You Try Kanjidam , Let Me Come And Dey Go
The Money Wey I Get No Be To Con Dey Show
The Car Wey I Get, I Dey Use No Dey Drive For Road
The Life Wey I Dey Live Is On My Own
You Con Dey Call Me BenchMan (Player)
Wey Dey Form Sense Man (Gbenga)
Wey Dey Claim Benzema (Stranger)
No One To Come And Quench My (Prayers)
But I Dey Give Them Ripo Ripo Popoo
The Vibe Dey Enter The Body Ooo
Ripo Ripo Po Po…
The Vibe Dey Enter The Body o oo
Me I Dey Give Them Porigi Poo Po….
As I Dey Find My Money oo ooo
Me I Dey Give Them, Porigi Poo Po Po
Me I Just Dey Find My Money ooo,
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
Queen J
6 days ago
this song dey boos brian ooo
Latest G
2 months ago
Am ejoy it well
Anonymous
10 months ago
Boss
Prospi olah
1 year ago
Omah lay please i want to be like u sing songs with u please 09035606762
God'swill
1 year ago
This song dey give me hot vibe
Favour ezenwa
1 year ago
O boy omah song de boss my brain
Anonymous
1 year ago
I want be like you
my ogg omah lay
yara adiuwa
Bolaji Olaide
1 year ago
Omoh see vibes, ripo ripo wey dey enter body. I fit use money wey I wan use chop download ur album ♥️💗 Omah lay.
Bolaji Olaide
1 year ago
Omoh, see vibes. I prefer make I use money wey I wan use chop download your album.
Reginald banigo
1 year ago
Omah lay abeg call me i wan be like u
09074858436
Favour ezenwa
1 year ago
Omah let me come with u train me i will be loyal to u please 09130568215
Reginald
1 year ago
I love omah lay
plz hw can i get his number!??
mwango mumba
1 year ago
fireman one omah lay..u the biggest GOAT my man big up🙉 no one will ever do it like u do,mashup 💗👏👏
Gentlerush
1 year ago
This sony yet vibe like tomoro no dey
Saviour prof' Alhaji musa
1 year ago
Omah lay is my fan i love he god will bless yu allways
Oj
1 year ago
Sweet song . I dey do my things small small Oga osama
Anonymous
1 year ago
My love 💜🥺
Odey
4 months ago
Love you too baby
Gentle rush
1 year ago
Too good
Prestige
1 year ago
I love his song I swear❤️🥰😘😍
Ayozee
1 year ago
Omah lay u try
09046860011
1 year ago
Elisha
Straight
1 year ago
Omo omah is really big “Damburuba – Armed Robber – Damburucas – Sound Go Down” I lobbe the lines
orji
1 year ago
good
Markus john gambo
1 year ago
Awesome
Anonymous
1 year ago
I love this song 💕💕💕💕
Oman lay
1 year ago
I love this song
sing by Omahay
Anonymous
1 year ago
U to sweet omah lay
Wizzy of PH
1 year ago
I love you omah lay
Fela
1 year ago
Omah lay too good
Anonymous
1 year ago
I really like this song, god bless naija musicians,
Joseph
1 year ago
I love his