Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today Thursday, 17 April 2025
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today Thursday, 17 April 2025
ADVERTISEMENT

Adekunle Gold – Don’t Be A Baby (Lyrics)

Don’t Be A Baby (Lyrics) by Adekunle Gold

Adekunle Gold, a highly skilled Nigerian singer-songwriter and superstar, makes his musical debut with the lyrics to his electrifying song, “Don’t Be A Baby.”

ADVERTISEMENT

 

Adekunle Gold – Don’t Be A Baby (Lyrics)

Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah daddy, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah money, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby

No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (Ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin I do
‘Cause I pull up in a Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (Janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah Daddy don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah Daddy don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby

O jabo Kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba Ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin I do
‘Cause I pull up in a Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me

Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine fi yah daddy, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Dirty Diane don’t be a baby
Whine for your money, don’t be a baby
Out in Miami don’t be a baby.

 

 

 

See Nigerian latest Music

Don't Miss!

Check out: South African Songs

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (2)
  1. Dj alampasu

    2 years ago

    AG is really heading to the top, party never stops for Africa.

    Reply

  2. Dj alampasu

    2 years ago

    AG is really heading to the top, party never stops for Africa more strength.

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

X