Asake – Lonely At The Top (Lyrics)
Lonely At The Top (Lyrics) by Asake
Asake, a very talented Nigerian singer-songwriter, provides the official lyrics to his captivating song, “Lonely At The Top.”
Asake – Lonely At The Top (Lyrics)
Verse 1
It’s lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (Money, money, money)
Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)
Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb’omo lo (Gb’omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S’omo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l’eti lo (L’eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
Verse 2
Just carry girl baby no time
Bad boy me I dey fine
And at the same time me I dey high
Mo duro tan, mo stand out calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O po lo po, po
Wo bo se n se, wo bo se n se
Omo e don tey, je a s’ere d’ele
Mo n fo f’aye, mo ti fo f’aye
Ye, ye
Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb’omo lo (Gb’omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S’omo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l’eti lo (L’eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе
Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger
How I Make $1.3M/Year With My One-Person Business (Just Copy Me) – Sara Finance
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
Gabby(boss lady)
2 months ago
Interesting
Anonymous
3 months ago
I used to love this song but never knew how to sing it. Now i know how to sing it,it’s the best
Holy boy
1 year ago
Boss man u too good
MELLY GANGSTER
1 year ago
Great music with positive vibes,i just can’t get it off my head
Veeq to riaa
1 year ago
This song dey give me joy
Eminent king
1 year ago
The only asake’s song with a different beat pattern entirely
Mr money, you too much
Seunfumi
1 year ago
Asake ur song dey give me vibes on vibes
Olamide
1 year ago
Lovely
Seun
1 year ago
Ashake ur song dey give me vibes
Seun
1 year ago
Ashake ur song dey give me vibes
Phyna nice
1 year ago
Out of all the song asake have sang this year this is the only intresting song i love,keep it up asake
Izy baby
1 year ago
Cool
Luckywizzy
1 year ago
I love dis music like toto
Tazan
1 year ago
Mr man watin be toto no ves tok am in a way we go understand
General Ot
1 year ago
😂 😂 😂 😂 Dis baba don talk him own.. Straight up lik toto.
MELLY GANGSTER
1 year ago
You just confess say you love toto
Daniel
1 year ago
Asake i love your song
Precious stone
1 year ago
The song give vibes
Daniel
1 year ago
Asake i fi die for your song
Anonymous
1 year ago
Asake u too much, my gee.
Izy baby
1 year ago
Incanting
Fhaa dhee
1 year ago
This song rocks mehn
Pro Max
1 year ago
I love it like mad <3
Amazing daniel
1 year ago
I love this song like mad
Obah ifechukwu Michael
1 year ago
Asake is killing me with his vibes nice one asake
ekene
1 year ago
so sweet
Anonymous
1 year ago
Nice song sha
Anonymous
1 year ago
Sha??
Freshski dior
1 year ago
Am felling vibes on vibes 🤟🥰
PARA BOI
1 year ago
NICE ONE ASAKE
Anonymous
1 year ago
Asin,this song rocks mehn
Ncheta
1 year ago
Nice one Asked, I love this song so much
Ncheta
1 year ago
Nice one Asake, I love this song so much
Mari anna
1 year ago
I love dis song
Izy baby
1 year ago
This song(hm?)
Popular smart
1 year ago
smart popular
EJALONIBU YUZLUV
1 year ago
this is talented musician