Joeboy – Baby
Super- talented Nigerian singer and songwriter Joeboy released a highly-rated masterpiece hit single titled ”Baby”.
The track “Baby” serves as his second single under his imprint and a follow-up to “Fààjí“.
With production credit from a sound engineer, Dëra.
Read Lyrics Below:
[Verse 1]
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
[Hook/Chorus]
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
[Verse 2]
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey u dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Listen and share your thought below:
How I Make $1.3M/Year With My One-Person Business (Just Copy Me) – Sara Finance
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
ERNESTO
3 months ago
FANTASTIC KEEP IT UP